Science
Nasa announce two new missions to planet Venus – BBC News
Di missions go give di “chance to investigate di planet wey dem never go since more dan 30 years”.
Wia dis foto come from, Reuters
Wetin we call dis foto, Di missions go happun between 2028 and 2030
Nasa don announce say e dey send two new missions to Venus so dem go examine di planet atmosphere and geological features.
Dem don award $500m (£352m) for di two missions, wey go launch between 2028 and 2030.
Nasa administrator Bill Nelson say di missions go give di “chance to investigate di planet wey dem never go since more dan 30 years”.
Di last US probe wey visit di planet na di Magellan orbiter…
Continue Reading
