Health
Coronavirus in Nigeria: Buhari, Osinbajo go take Covid-19 vaccine on live TV – BBC News
Around 100,000 doses of di Pfizer vaccine go land for di kontri soon and na mainly health workers wey dey frontline for di fight against Covid 19 plus old pipo…
Wia dis foto come from, Bayo Omoboriowo
Di oga kpata-kpata of di National Primary Health Care Development Agency, Faisal Shuaib say President Muhammadu Buhari and Vice Presido, Yemi Osinbajo go be among di first to take di Pfizer/BioNTech approved Covid-19 vaccines wen e land Nigeria by di end of January.
Oga Shuaib yarn dis one for di weekly briefing of di PTF for di Nigerian capital.
Around 100,000 doses of di Pfizer vaccine go land for di kontri soon and na mainly health workers wey dey frontline…
-
Noosa News20 hours agoChild, 15, arrested over death of another child, 8, after shocking e-bike crash in Queensland
-
General11 hours agoARIA Awards 2025 winners: Amyl & The Sniffers and Ninajirachi dominate
-
Noosa News18 hours agoDeath of German shepherd Arnie prompts Brisbane community action to protect pets caught up in crime
-
General13 hours agoPerth man charged after investigation into organised crime and tobacco store attacks
