Health
Dr. Onyema Ogbuagu: Biography of Pfizer vaccine Physician Onyema Ogbuagu from Nigeria – BBC News
One Nigerian wey dey based for United States of America na one of doctors wey bin dey involved for Pfizer trial for dia Covid-19 vaccine.
23 November 2020, 09:50 WATNew Informate 9 hours wey don pass
Wia dis foto come from, Onyema Ogbuagu Yale schoo;l of medicine
Onyema Ogbuagu wey dey based for United States of America na one of doctors wey bin dey involved for Pfizer trial for dia Covid-19 vaccine.
Dr. Ogbuagu na Nigerian wey be Associate Professor of Medicine say di Pfizer Vaccine no get Sars Cov-2 virus e ddd say di efficacy result dey real.
Last week Pfizer and BioNtech announce say dia coronavirus vaccine wey dem develop fit…
-
Noosa News13 hours agoGippsland vegetable farm accused of underpaying migrant workers
-
General14 hours agoFour escape injury after jumping from three-storey unit on fire in Newcastle
-
General11 hours agoIncreased police powers begin at Adelaide Oval Ashes Test following Bondi attacks
-
Noosa News14 hours agoThe Best Things to Do in Brisbane This New Year’s Eve
